Read Paul Okoye's reaction to Nigeria Bottling Company owners of Coke brand after his wife and Daughter received a Coke gift from the company.
"But Coca-Cola this is unfair na....how una go give mama & pikin coke
but una no give me my own....me wey don dey drink coke since abi una
don forget Akara, Bread & Coke (ABC). All this Coke you are
sharing.....diaris God o!!! "
No comments:
Post a Comment